Dem don arrest two suspects on top di theft of precious crown jewels from Paris Louvre Museum, French media tok. According to Le Parisien newspaper, di men bin originally come from di Parisian suburb ...
One family for Lafia, Nasarawa state, north central Nigeria dey devastated afta dia pikin loss for di post natal ward for one hospital. Mrs Wosilat Suleiman born her son around 3:00am early mor-mor on ...
Ghana President Nana Akufo-Addo don accept di resignation from di Sanitation and Water Resources Minister afta kasala burst for public on top di ova $1 million wey she hide for her house for Accra. Di ...
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results